Photos: co-join twins born in Sapale Hospital, die within 2 minutes
Just
received this email, will post it exactly the way it was sent to me.
Hope some of you know how to read pidgin English. This is so sad. Read
below...
If
i dey insult and yab our Government,many people go feel say,i dey carry
yarn,becos maybe dem dey benefit from the Government,so dem nor wan
hear any wrong thing about the Government.
The parents of this wonderful kids don get other
Children but d woman dey find Girl pikin. Na so God come throway two
Girls give her according to SCAN wey she do. After many hours for Labour
for Sapele General Hospital. Doctors cum find out say if one of the
child dey push come out,say something dey drag her back dey go inside.
So them cum prepare the Woman for C.S.
No comments:
Post a Comment